mobile='yes' mobile='yes' Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

RwGMusic: Mc Lozy ''KRUZ'' (@Mclozy |www.RwGOnline.com

 

After a tremendous success with "madoo" Ace comedian and 9jagotcomedy finest MC Lozy releases another hip-hop with an afro touch themed KRUZ. Released under the stables of Donsethmusic.

Lozy is one comedian with lots of talent and genius for his self styled brand of music. This single is both entertaining and revolutionary. Produced by wave making music producer Exe, mixed by Donsethbeat and mastered by E great. Is Naija really a KRUZ? Find out!

DOWNLOAD AUDIO HERE

KRUise intro

Story story, storryyyyyyyyyy. Once upon a time, time time. Eh,Listen, ehhh, there was once a country. Very Farr away, in somewhere in ehhh Lozy nwanne! Verse 1

Naija na cruise. This country dey sweet me New story, telling without a book. If I lie like this, nwanne call me a crook. Umuoma osiso, kwa wo la gram. Upcoming G boy, Lozy ozuolam my chain. Naija na cruise Help me explain this. Crude for South, Refinery for North. Lozy spiritual. indabosky. I for Yan many more, ee know they go hold me. Lazy youth, imagine a whole me. Pikin wey dey cry ee know e dey see pass. Naija na cruise, Lozy onye high way Olisa pick my call bunyem ike in the right way. Lozy nwanne chilling on a low-key. Arizona tune my brain, anozim high key. Give me sound, explosive blow my ic Naija is dope this country dey high me. Adim raw ka crude, this country dey hide me Endsars, hashtags, lekki massacre. Nollywood action, Fashola camera. Chorus: Naija go shock you. E go shock you, e go shock you ooooo E go shock you (4times repeat) Verse 2. Naija na cruise, e dey whyne ma nipple. Point one for villa sef e dey whyne my people. Femi Adesina, I na agba anyi ka pimple. Acompare Yi go the shots, Bubu nwelu dimples. Naija na cruise. Short and simple. Double barrel for this side, o na agba ka single. Naija na cruise, Nepa still dey shock me. Repackaging and Rebranding of the same people. Naija na cruise, Boko still show face. Artiste of the year, shekau still dey hold stage. Bandit, ISis abi na herdsmen. Girls wey dey for school, ebulu fa na wholesale. Tailor sew new cloth join what a crisis. Naija na high tension, ogbeni e go shock you. Outro

They dun know. This country sef don tire me. We no reach 12 wey normal for the full country. Mad people everywhere , janjaweed, Ndi Ara! Mad please give me one more shot abeg. it your Boy MC Lozy. 9 jgotcomedy finest. They call me the comedy indabosky. Spiritual! Respect large!


For Your ||Red-carpet || Interviews ||Music Promo || Video Promo || Event Hype || Advert Placement ||Programs Sponsorship || Video Coverage ||Airplay || Online/Street Mix || CALL OR WHATSAPP 08165902794

No comments:

Post a Comment

Related Posts with Thumbnails